Zinoleesky - Call of Duty LYRICS + MP3 DOWNLOAD

 


Download, Listen And Enjoy This New Mp3 Song!


Download Zinoleesky - Call of Duty Audio


Zinoleesky - Call of Duty LYRICS 

[Intro]
Oya, oya, delete
Ni bi bayi, see that your brain, e go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys

[Verse 1]
I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
See me, God I knew it too
So many other guys wan chill with you

[Pre-Chorus]
Now I just want to marry her
For my heart, designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I've done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

[Chorus]
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

[Bridge]
[?], I did something to make her [?]
Girl you have to bring your friends 'cause me I love you to meet my friends
Can we have a show by ten?, No we have to leave by ten
Oh, abi dem no get idea, but I no dey too show myself

[Pre-Chorus]
Now I just want to marry her
For my heart, designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I've done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

[Verse 2]
Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I been dey ka, use ninja
Baby ma bami ja

[Outro]
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Timmyjay on the track

(ads1)


Tags:Zinoleesky - Call of Duty Mp3,Zinoleesky - Call of Duty mp4, remix.Zinoleesky - Call of Duty cover,Zinoleesky - Call of Duty instrumental, video,Zinoleesky - Call of Duty radio edit, music, 2022,Zinoleesky - Call of Duty lyrics, album
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.