Prinx Emmanuel - Amayanabo Lyrics + MP3 DOWNLOAD

Prinx Emmanuel - Amayanabo Lyrics + MP3 DOWNLOAD
Table Of Content (toc)

Talented Gospel Rapper and Producer Prinx Emmanuel drops fresh Afrobeat worship song titled "Amayanabo" Amayanabo is an Igbo word which means "God" in English. The Song was Performed Live on stage at  Pastor David ibiyeomie's Church.

 We present you the MP3 DOWNLOAD, Lyrics and Video.

‎Stream & Download

Download Music (3.37 MB) (download)


Amayanabo Full Lyrics

 Verse 1

Nobody go fit to wear your shoe

Nobody fit do wetin you do

nobody be your classmate oh

After you baba I say na you o

Baba Baba Baba

You dey carry me like tata tata

Blessing is opor Jabarata (Plenty)


Make i call you the name wey my mother like to dey call you


Chorus

Amayanabo (king)

Fia Fia Temebo (the holy one)

Kiri Yanabo (creator)

Sona cri na te me bo ( the maker of the universe)


Amayanabo (king)

Fia Fia Temebo (the holy one)

Kiri Yanabo (creator)

Sona cri na te me bo ( the maker of the universe)


Chukwu-kwu-kwu-kwu-kwu (God)

Chukwu-kwu-kwu-kwu-kwu (God)

(say Oh my God)

Chukwu-kwu-kwu-kwu-kwu (God)


Verse 2

Nodody fit do me like you do Jesus

For my bole na you wey add the sauce

Even when you busy you dey pick my calls

shawnn-for the boss (Salute to the Boss)

Heysss Nobody fit Challenge

Nobdy fit try to question anything you say

If the enemies dey Bala Bala you go set Ablaze

Only you legit Na ni gi kian ge fe fe


Oh My Lord

Oh My Lord

You talk say if I want to enter make I just dey por por

If I never belle full you dey give me more more

If I get e head ache you be Paracetamol

When I call call call you nor dey lock up

Enemies dey cap careless you dey tell them shut up

As I don enter your motor I nor get bust stop

For the cupboard many better don dey surplus

You dey for me Na you be Shamah Mah

You dey sprau me your love like ratata

I dey throway salute i dey Salama

When You cap no be false like fa la na


Chorus

Amayanabo (king)

Fia Fia Temebo (the holy one)

Kiri Yanabo (creator)

Sona cri na te me bo ( the maker of the universe)


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.