Prinx Emmanuel - Ifunanya Lyrics

 Ifunanya Lyrics

 I can never understand

Wetin I do to deserve you

You carry my matter for head ohohoh

Even the one wey no concern you

Even when I carry my leg enter wahala

You carry mpalaka (lamp) dey find me

And when you see me you carry me

Put on top your shoulder

and you start to sing for me

(and you say)

Babym oh

Ima na love egbugom oh (I love you to death)

Ifunanayam oh (My Love)

You know say I no fit bobo you (You know I can’t lie)

(chorus)

Babym oh

Ima na love egbugom oh (I love you to death)

Ifunanayam oh (My Love)

You know say I no fit bobo you (You know I can’t lie)

(Vibe)

Oh my God, Oh My God, Hey Leh leh…

Because of you I don dey gbes

As you sit down ontop my case

Plenty better on top my plate

and you help me dey run my race

and I been see am inside your eyes

This your loving e no be childs

sotey you come agree kpai chaii

Even when I carry my leg enter wahala

You carry mpalaka (lamp) dey find me oo

And when you see me you carry me

Put on top your shoulder

and you start to sing for me

(chorus)

Babym oh

Ima na love egbugom oh (I love you to death)

Ifunanayam oh (My Love)

You know say I no fit bobo you (You know I can’t lie)

Babym oh

Ima na love egbugom oh (I love you to death)

Ifunanayam oh (My Love)

You know say I no fit bobo you (You know I can’t lie)

Bridge

Na you give me Jabarata (plenty) I no fit to lack

I no fit jagajaga na you dey my back

Even for the katakata nothing fit to kpai (no shaking)

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.