Davido & Asake - No Competition Lyrics

No Competition by Davido ft. Asake from "Timeless Album"

No Competition Lyrics

 Chorus: Davido

No competi-competi-

Competition for my lady

Oh no

‘Cause she get everything wey I need in a woman and more

My lady, if you see my lady oh

This na number one

You go know sey people fine

You go know God design na helele (Oh, na helele, oh ah)

Shey na yansh o (Eh), be like mattress (Eh)

Shey na face o (Eh), be like actress (Eh)

I say nobody fit contest oh

Oh oh oh, with my baby oh

Shey na yansh oh, shey na face oh

Shey na waist oh, una no be mate oh

Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo

Nobody to fit contest oh, uh


Verse: Asake

My Agbani Darego

Olo mi, my Nenе go

Ọmọ mummy, ele daddy

Mr. Money, likе lepa shandi

Ṣo mọ pe you carry, o tobi

O l'ara, o l'omi

Fa mi mọra, Angelina Jolie

Iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi

Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie

Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely

Gbagbe jonzing, make you leave the story

Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning

Iwọ ṣa maa wo mi

Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi

O ni problem, iwọ l'alabaro mi

Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.