Iyanya - Ekaette lyrics


[Iyanya]
Ekaette Love to dance
Gospel on the beat
its Iyanya

I follow her to Calabar
Down to Ogoja
sey she score like Kaka
Dribble like Okocha
All the girls tell me Yobo
she Lionel Messi
Bad girl She dey dribble
no dey show no mercy

Ekaette Love to dance
dance dance
She sey make I give am chance
mboroko mkpoketo

Lord of mercy
Girl wey dey dribble pass messi
she know what to do absolutely
She kills me with her beauty
me like the way she no waste time
the way she pass me the waist line
cos she know sey me on time
online consine
give it to me oya
Oh ma God oya
One touch oya
Ekaette Love to dance
Give a Badman no chance

Ekaette Love to dance
Lika this lika that Dance
She sey make I give am chance
call me scoobidoo
and I dey move it

call me a militant
call me a soldier
as you see me me no bother
Techno, Gospel and Iyanya
e don dey sweet moving further
just to go down low low low

Ekaette Love to dance
Etighi
Ekaette Love to dance
do the Azonto
Ekaette Love to dance
Alanta
The dance she ddont know oo
but she like am
Ekaette Love Iyanya
Kukere
she Love D’Banj
Oliver Twist
Ekaette Love P-Square
you must to chop my money
She Like Davido
that Dami Duro
She Like WizKid
Ah nana na na
Holla at your boy
even Neato C
Omo I baddoh
W4 Like Father Like Son
Mister Rayce
Baby Go Baby Baby Go
2Baba
Ihe neme Ebelebe nya o

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.