Wizkid - Ori Mi lyrics


Gba bode
Mi o gba bode(ori mi o gba bode *2)
Mi o gba bode(*2)
Ori mi o gba bode
Ori mi o gba bode(*8)
Gat me singing like,la la la la la la( *2)

VERSE 1:
Ori mi o gba bode
See dem dey fall and i dey kampe
I don big pass so that dey wan say
As they wan see me,na money dem pay
Everyday,i dey ball
You no fit stop me,you too small
Na me be your Oga,i too sure
If you no won gree,make you comot for door
hun
I get cash cuz am getting to be known more
If you wan stay broke,iwo lo mo
I be superman,e mi mo so
Make you talk your own,temi mo so
Mo shako
Fun awon gbe bo run

I no dey ever like chick take go room
If you never know me,you go know me me soon
When my song turn your girlfriend wake up tune

CHORUS:
Ori mi o gba bode(*8)
Gat me singing like,la la la la la la( *2)

VERSE 2:
Ori mi o gba bode
See swagga
Right now i dey pop champagne,no lager
Omo boy to fine to fresh
I dey only roll with girls wey **** get flesh
Check out the way i shine
If you try to stare,omo you go get blind
Am all about my business ,cuz time na money
Omo no time ,dont go funny
Whats happening,whats up
You cant stop me now,full stop
You can blame it on the way i was brought up
Introduced to the game,now am caught up
I can never see me through the exit
You can tell it that's true as i drop my next ish
Am best,am the bomb, am ill
When everyone is faking,i stay real

CHORUS:
Ori mi o gba bode(*8)
Gat me singing like,la la la la la la( *2)

Ori mi o gba bode
Ori mi a ko mi yo
Ori mi o gba bode
Ori mi a ko mi la(*2)

Ori mi o gba bode(*8)
Gat me singing like,la la la la la la( *2)

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.