Burna Boy - #YawaDey Lyrics



 Oh lord have his mercy

I been dey wear Versace shirt

They wear their ray bann

So they need Versace shirt

Happy is the nation

Dem play me song for tv and radio station

Dem a see me risen in the stereo still done

And they talk

They taking on me's behaviour

Them call me Oluwaburna lyrics creator

On the road to greatness

Dem a sink under haters

Some of them a hire private investigator


I tell them no be by force

As I dey try waka pass

I dey do my thing

I tell them no be by force


If you never see landlord yawa dey o

And if you never know

Yawa dey o

You dey for house, you see your family dem never chop

Yawa dey o

And if you no go church

Yawa dey o

And if you no dey rush

Yawa dey o

Comot for road

Police stop you dey search you see poli

Yawa dey o


See in 2010 when I drum a single

I was skinny

And my face was full of pimple

Then they tell me say this music industry simple

I go use my eyes to see

No be so this thing go

The tin go

No be say I wan blow with one track

And my music fade away

And I no fit come back

I dey try to win a grammy

To say I don die

But 2012 I sign the contract


I tell them no be by force

As I dey try waka pass

I dey do my thing

I tell them no be by force


This new era is not the same o

New era galala go put them to shame o

Oya, oya, show them, kill them, show them


Buy / Stream #Yawadey here.


No contributions yet, be the first to contribute


Tell us what you think Burna Boy is saying in the lyrics of "#Yawadey"?


Submit Please Login to Decode #Yawadey Lyrics

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.