I believe Lyrics by Kenny Kore

 
Kenny Kore - I believe Lyrics

See my life don better, see the shame don waka
They no go know say you don suffer, dem go call you ajebutter but you be real ajepako
See the levels don dey change it makes wanna give again and love again,
no be today e don teh na because I believe

[Chorus]
Na because I believe/4x Ohh
Na because you believe/4x oohhhhhhh
Some people wey believe go say
Na because you believe/4x eeeehh

[2.] See, Mummy no be you be this
Remember say them no believe
You go marry ehn yes you and daddy
Raise pikins, raise your pikins pikins
A lot of them, super pikins, super pikins, super pikins
(Just like me)

[Chorus]

3. Ye, Imagine say you no dey play lotto you still dey drive correct motto
Imagine say (imagine) you no do magomago take commot for ajepako
Imagine say I go die one day but my name go remain great
So greeeeaaat ye in Jesus I believe, believe…believe

Na because you believe/4x yeeee because you believe… believe… because you believe…believe
Sing with me, i believe in you, you believe in me, we believe in God
Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.