Ayra Starr – Bloody Samaritan Lyrics


[Intro]
London (London)

[Refrain]
I’m feeling vibes on vibes
I’m a ticking dynamite
I’ll blow your candle light
You know I’m just that type
No dem fit kill my vibe
Dem no fit kill my vibe
Dem fit no fit kill
Dem fit no fit kill
Dem no fit kill my

[Verse 1]
A wise man said “Follow the stars”
There you shall find a piece of advice
If you hate your enemies, enemies shine
If you’re not a friend of me, enter the light
Cause you can never kill my vibe
Got here with no sacrifices
Everything once takеn, still had to make it
Vibe killer, mе I no go take shit

[Chorus]
Vibe killer, bloody Samaritan
Protect my energy from your bad aura
Na my pastor say I be my healer
Everything I desire I go receive
My rhythm flow like a river
I you get yawa, come on, go and sit down
I go just para
Comot my jigga
Follow my dreams

[Refrain]
I’m feeling vibes on vibes
I’m a ticking dynamite
I’ll blow your candle light
You know I’m just that type
No dem fit kill my vibe
You no fit kill
You no fit kill
You no fit kill my vibe

[Verse 2]
I see you watching my stories
I see you gauging my lifestyle
I see you watching my movements
This bad bitch bad everyday
I no dey look your face
Bad man bad everyday
Get on your knees and pray
Til you regain your faith

[Chorus]
Vibe killer, bloody Samaritan
Protect my energy from your bad aura
Na my pastor say I be my healer
Everything I desire I go receive
My rhythm flow like a river
I you get yawa, come on, go and sit down
I go just para
Comot my jigga
Follow my dreams

[Refrain]
I’m feeling vibes on vibes
I’m a ticking dynamite
I’ll blow your candle light
You know I’m just that type
No dem fit kill my vibe
You no fit kill
You no fit kill
You no fit kill my vibe
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.