Ruffcoin ft. Umu Obiligbo – Chuba Aku Lyrics


Ruff nwa amama

[Ruffcoin]
She no send you what do you expect
Ego ne buta respect
So you gotta get it if you must flex
To be that guy wey dey contest
I used to have a girl called Adaku
Adaku bu front na back
Adaku bu top and pant
Adaku na to wa nti

So I carry my Adaku kam je kele onye eze
Onye eze see my Adaku
Onye eze a gbagie mu aka
But na one of those things sha
Those things wey guys gat to see sha
Make I tell you how e be everything no be money but money na everything sha

The boy no fine but ma na o bu te aku
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu that girl je chuba
Nobody gat your back
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu dat girl je chuba

[Umu Obiligbo]
Find money
You go need money
Mama need money
Baby need money
She like money
You wan jolly
Tell me who no like am
Tell me who no like money

[Ruffcoin]
You dey on but na slay queen you dey love
Ona di kwa risky ka board
Express gi ka burn kwa
Wanna je chuba aku ki isi owu shut up

[Umu Obiligbo]
You say she like money
Tell me who no like money oga
Ruffy nwa chuckwu ruffy eh
You dey like turkey
Me sef dey like turkey
Oda mmia mmia mmia
Sunny Nwachukwu
E cholu Odoyewu
Odo mi owo
Na money be fine bobo
Na money be fine bobo

[Ruffcoin]
The boy no fine but ma na o bu te aku
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu that girl je chuba
Nobody gat your back
Hapu that girl je chuba aku
Boy je chuba aku
Hapu dat girl je chuba

[Umu Obiligbo]
Find money
You go need money
Mama need money
Baby need money
She like money
You wan jolly
Tell me who no like am
Tell me who no like money

E cholu Odoyewu
Odo mi owo
Na money be fine bobo
Na money be fine bobo

Oga oga eh Sunny Nwachukwu
Oga Oga eh Sunny Nwachukwu
First class mixing
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.