Goya Menor - Ameno Amapiano Remix mp3 download

 Goya Menor - Ameno Amapiano Remix mp3 download

 Ameno Amapiano - Remix Lyrics

Goya Menor & Nektunez are super talented fast rising Nigeria Singers with unique style of singing download and enjoy his latest mp3 titled Ameno Amapiano Remix. Nektunez is a music producer


Listen Download, Share



Goya Menor - Ameno Amapiano Remix Lyrics


So easy (It’s Nektunez yeah)
Hey ha!
Goya menor (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes (How de ting goes)

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
Ha! You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ha Hey! Shey you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo
Ameno dori me
Ameno dori me

Okay, okay ha! This
Go school go school, you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you peff
Oh boy e don puff
Come on lets go

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Ah hey! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo, ameno

(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
(Oma nare imperavi emu nare, ameno)
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Okay)
Ameno dori me (Okay come on lets go)
Ameno dori me (Ah okay)

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He is the Father to the fatherless
A mother to the motherless
Am not to know what can do
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again

Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult
You want to bamba
You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Hay ha! Shebi you see how the thing goes

Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo



Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.