DJ Sound & Barry Jhay – Middle Finger Lyrics

Oh lo lo
Oh lo lo

Oh lo lo
Oh lo lo

If God no say ase
Juju no go answer
Sheybi your papa pass God
Who be your father
Me I stand on the solid rock
Who shall I fear fear fear
Awon keh
Maybe you Dey serve obatala
Na your wahala be that oh
Hmmmmmm
No be me be baba God wey Dey bless me
So you won vex make you vex
Me I no owe nobody nothing
So I no need to Dey pretend
All this mutenbe wey won Dey monkey me
Na my agility go defend
If I don’t F with you I don’t F with you
Make my middle finger your friend

Make my middle finger your friend
Make my middle finger your friend
Make my middle finger your friend

No be my fault that am blessed
And am fresh and am living the life that i want
Eso fun won ko gbenu won soun x2
Abi God Na your mate Abi ori tan e x2

If you no be my brother no Dey bother me
Na whining be omo iya mi ,Na me know how many pikin way she bi
Ta ba ti jo mu garri riii
There is no need for the famzing
No be igara chicken
Na wetyn life don show me

Make my middle finger your friend
Make my middle finger your friend
Make my middle finger your friend


Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.