Reekado Banks – Ozumba Mbadiwe (Remix) Lyrics

Ozumba Mbadiwe (Remix) Lyrics by Reekado Banks (feat. Fireboy DML)
 

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
‘fore you cross ,gaz look your sideways
Me, I no come lagos for child’s play
So I hear say dem dey find me (won wami , won ni won wa mi
For the long time I been silent (won wa mi , won ni won wa mii )
I dey run am I be sterling
But dey think say I’m in hiding
Cos dey don’t know how to find me

I’ll be on ozumba mbadiwe

Coming to you

Won l’olowo lo n s’ore olowo
1 milli for my head oh
You better follow who know road;
Since 2019 when I don blow
I been on a roll, if you don’t know
And I no get time for your convo

Cause na money I dey find
E no easy for lagos
Do me a favour
Pay me on time
If I owe you a favour
Make you no vex
If you see me online
Woni won wa mi
Wetin concern me?
I’m in san francisco jamming
Sho’ngbo mi?

Oya oya oya send me my money
Oya oya oya wire my raba
Owo lo le gbe mi wa le
Owo lo le gbe me wa le
And in case the money enter
I go dey oriental
For ozumba mbadiwe

I’ll be on ozumba mbadiwe
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.