Omah Lay – How To Luv Lyrics

You know I’m just tryna have fun tonight you know
Ain’t nobody judging anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
Cos you know
You know

My body dey for Adamawa
(wa wa wa wa wa wa wa wa)
My head e dey for jigawa
(wa wa wa wa wa wa woah woah woah)
My matter e full for nkom kom kom kom wah
My heart carry too much ngwo ngwo
Ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo aahh

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It’s just you and I endorse
All these diamonds ain’t enough
My girlie come show me how to love
(Show me Show me Show me)
It’s just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain’t enough
(All these diamonds ain’t enough)

I’ve been trying shawty
Trust me I fuck with you
But I no believe say you go fit to solve my issues
(Ah ah aiii)

You know na kcee wey sing Limpopo
My motor Dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro.

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It’s just you and I endorse
All these diamonds ain’t enough
Oooohhh
My girlie come show me how to love
(Show me Show me Show me)
It’s just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain’t enough
(All these diamonds ain’t enough)

Credits & Song Knowledge
Song Title: How To Luv
Performed by: Omah Lay
Written by: Isaiah Precious, Kelvin Ibinabo Oriye, Michael Innocent & Stanley Omah Didia
Genre: Worldwide
Album: Boy Alone
Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.