Tim Godfrey ft Prinx Emmanuel - Shine Lyrics + MP3 DOWNLOAD


Tim Godfrey – Shine (ft Prinx Emmanuel)

In The Trending world of “Amapiano” Popular and Talented Gospel singer Tim Godfrey Teams up with Popular Gospel Afro Legendary singer Prinx Emmanuel  and dropped a dope gospel Jam titled “Shine“.

Download, Listen And Enjoy This New Mp3 Song!


Lyrics of Shine by Tim Godfrey ft Prinx Emmanuel

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Ayayaya (Elele)
Ayayaya (Elele)
Ayeeeya Ayayaya

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Aya aya
I dey Kakaraka
No more scatter scatter
Everything e Kakaraka

I dey shine (3x)
I dey shine (2x) Shine Shine

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine (broda Nwachukwu)
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Listen I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I’ve got the best baker
I’m so hign I look down on the Skyscraper
He Prepared a table before me
in the presence of my Enemies
like Nineteen waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

I say Nobody fit stop my shine
Nobody go fit bring me down
Even Nepa no go fit cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine shine
Twinkle Twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba loke dey make me shine

Na Baba loke dey make me shine

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

Tim Godfrey
Prinx Emmanuel

Shine Lyrics Ends Here

 

Please Kindly drop a comment, Corrections and suggestions. Your Comment is a motivating factor for wikilyrics to perform greatly.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Ads Area

Disclaimer: All The Lyrics, Stories, Hymn, Poem & Anthem on Wikilyrics are submitted by various people and they have right on the contents they submitted, all the Contents on our database is for educational purposes only and are made available for free download. If you feel one of your asset should not be here please request take down.